Ade cry woo!!!!
Ade cry woo!!!!!!! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! ! My Android don chop my money tire, na him I come vex yesterday sell am, come take some money buy chinaphone! The phone get TV, Touch screen, Nail cutter, Fire lighter etc. I fit write Text message with toothpicks sef. But now am in bigger trouble!!! 1. E go full after 3 minutes of charging. 2. The spellings get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-pon, samswag etc. 3. When aeroplane pass, e go record "One missed Call". 4. When a big car horn; e go show "Charger connected" 5. When Chinese man pass, e go show: "One Bluetooth device found" 6. When fine lady waka pass, e go show "WiFi On" 7. When ugly lady waka pass, e go show, "Virus detected" Abeg ooo! I wan sell am! Who wan buy ooo? Even as I dey find buyer, e dey show me for screen say "No contacts found" Pls don't laugh alone, send to those you wish to put a smile on their face.
No comments